Download Latest Zambian Music 2023 Mp3 Download, Latest Songs. Tubidy, Download Music
Foreign MusicNigerian MusicZambian Music 2023Zambian Songs

Rema – Charm Mp3 Download

Rema – Charm Mp3 Download

Nigerian singer, songwriter, and rapper – Divine Ikubor, known professionally as Rema drops a brand new single tagged “Charm” which marks as his second official single for the year 2023.  The song is impressively produced by one of Nigeria’s finest music producer – London. Its another whooping track you would love to listen to.

Since ilovezedmusic.com is well known as a home of music and entertainment updates, It will be a nice choice for you to bookmark this website and use the search button to look for any music of your choice ( in the case of old songs which you could not find, don’t worry just notify us via our email and don’t forget to let us know how you feel after each download.

Download Now

Zambian Songs 2023, Waptrick, Tubidy
[Intro] London Another banger [Chorus] Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body armor [Post-Chorus] Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go ‘gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy Baby allow me Tip you off with alawi [Refrain] See body oh (See body, see body oh) Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh) E dey burst my bololo E dey burst my bololo (E dey burst my bololo) Please help me oh Me I don jam wetin pass me oh [Chorus] Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh) Bring body make I rock am (Yeah, yeah) I know you senior me (Me) I get money pass your papa (Pass your papa, oh) Wetin you want wey I no fit do for you? (For you) Why you wan dey buga wọn? (Wọn) Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm) You better drop your body armor [Verse] You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend Oya follow my command baby do like I do Baby, front and back Gimme boom-baka-boom [Post-Chorus] Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go ‘gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy Baby allow me Tip you off with alawi [Chorus] Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh) Bring body make I rock am (Yeah, yeah) I know you senior me (Me) I get money pass your papa (Pass your papa, oh) Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?) Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn) Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm) You better drop your body armor [Post-Chorus] Soco, ah (Ayy) Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go ‘gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy

 

Jae Cash ft. Yo Maps – People Like Me

Pompi - Pole Pole (Album)

Yo Maps - Try Again (Full Album)

Yo Maps ft Abel Chungu - Try Again

Blake ft. Macky 2 – Dirty

Cox ft. Macky 2 & Neo - Chisola

Macky 2 ft. Yo Maps – Mutima Wanga

Davido – Over Dem

Davido – For The Road

Neo – A Womans Prayer

Neo – Phone

jemax Ft. Xaven - Battery Low

Neo - Situationships (Album)

Neo ft Chile One - Single Mother

Goddy Zambia ft. Y Celeb – Prayer

Chile One - Iseni Mutambe

Macky 2 - Am Sorry

Yo Maps - Fatima

Triple M - Baoyo

Chef 187 - Broke Nolunkumbwa (Album)

Chef 187 – Pettyson Daka

Vinchenzo ft Slapdee – Machimo

Chile One – I Love You

Ta Ta Ta By Bayanni

Chanda Na Kay – Zambia Izavina (Album)

Yo Maps - Aweah

Neo - Bottle Pali Love

Slap Dee ft. Cassper Nyovest - African Queen

01 Yo Maps - Mr Romantic Download
02 Slap Dee ft. Cassper Nyovest - African Queen Download
03 Chile One Ft. Chef 187 – Why Me Download
04 Xaven Ft. Nez Long – Idedeshe Download
05 Jemax - Right Now Download
06 Alifatiq ft Rich Bizzy – Better Download
07
 
Yo Maps - Location Download
08
 
Chile 84 - Alira Wina Download
09
 
Coziem ft Yo Maps – Bekuchinga Download
10
 
Macky 2 - OLIJABA (Full Album) Download
11
 
Slapdee - Bola Ibaba Download
12
 
Rich Bizzy ft. Chester – Focus Download
13
 
Yo Maps ft T Sean – Tiliko Download
14
 
Download Hot Gospel Songs Download
15
 
Daev ft Bobby East - Regular Girl Download
 

Alkan

CEO @ilovezedmusic.com | Enigmatic | Blogger | Entrepreneur | Web Designer | Call Me +260978217810
Back to top button