
Lade – Adulthood Na Scam Mp3 Download
Super talented Nigerian music singer – Lade comes through with a brand new single tagged “Adulthood Na Scam” which is currently trending on new social media giant “Tik Tok’. Nigerian music has been buzzing for sometime and its been doing very well in southern countries like Tanzania & Zambia. Zambian Music is trying to also break boundaries as can be seen with good music releases by Nexus Music Entertainments signed music artists.

Since our website is well known as a home of music and entertainment updates, It will be a nice choice for you to bookmark this website and use the search button to look for any music of your choice ( in the case of old songs which you could not find, don’t worry just notify us via the comment section we will update it ASAP) and don’t forget to let us know how you feel after each download.
Download Now Also Download: Yo Maps – Location
[Intro] Nobody go ask if you don chop Nobody go send you free money If you no get na you sabi Adulthood na scam Oh oh Panra Panra I heard that you’re looking for lade oh Please don’t judge me Cos I won’t judge you Na wetn dem tell me I believe Na wetn dem tell you you believe [Verse 1] As I wake up this morning (uhn uhn uhn uhn) Landlord don call me (uhn uhn uhn uhn) My padi don ring my phone say wey that thing wey you promise me (Lade wey the level na ?) I no say you no go believe Dem no tell me say na so е dey be Abegi takе me back to days when e be say na just to play and chop ohh [Chorus] Eyy Ahhh Adulthood na scam You better get am for your mind (You better know this oh) You gast to hustle, make a living 24/7 Nobody go ask if you don chop Nobody go send you free money If you no get na you sabi Adulthood na scam [Verse 2] If you no get na you sabi You no fit reason your padi oh But if na dem need you, dem go come to you come dey give you different Story oh (eh eh), Story oh (ehn ehn) This is superstory oh Though the story touch me oh But I no fit send you money oh If I say make I calculate (calcula) Wetn I dey spend from Monday to Sunday (sunday) Dey make me reminisce on those days Wey pocket money go yapa for my pillow case (oh) Now I gast send the money lole oh (lole oh) Everything wey I want I must pay oh Mogbe oh I fit go give everything to become a child again [Chorus] Ahhh Adulthood na scam You better get am for your mind You gast to hustle, make a living 24/7 (dem no dey person oh) Nobody go ask if you don chop (dem no dey yarn person oh) Nobody go send you free money (dem no go tell you yeah) If you no get na you sabi Adulthood na scam (big big scam oh) Adulthood na scam (scam oh) You better get am for your mind (oh oh oh oh) You gast to hustle, make a living 24/7 (24/7 yeah yeah) Nobody go ask if you don chop (24/7 oh) Nobody go send you free money (dem no dey tell you yeahh) If you no get na you sabi Adulthood na scam (na na scam oh) [Outro] Leave me I wan become a child again I wan become a child again I want to play inside the rain Cos Adulthood na scam LYRICS FOR ADULTHOOD NA SCAM BY LADE
Content Tags
Download Lade – Adulthood Na Scam Mp3 Download
Lade – Adulthood Anthem Mp3 Download
Lade – Adulthood Na Scam Download Mp3
4 Na 5 Ft. Slapdee – Nalitumpa
D Bwoy Telem Ft Yo Maps – Zumba
Driemo ft Yo Maps - Popo (Remix)
Eli Njuchi Ft. Yo Maps – Yabaya
Vinchenzo ft Slapdee & Yo Maps – Jehova
Miles Came Along ft Slapdee, Jemax – Yalilaliyi
Jae Cash ft. Yo Maps – People Like Me
Yo Maps - Try Again (Full Album)
Yo Maps ft Abel Chungu - Try Again
Cox ft. Macky 2 & Neo - Chisola
Macky 2 ft. Yo Maps – Mutima Wanga
Neo ft Chile One - Single Mother
Goddy Zambia ft. Y Celeb – Prayer
Chef 187 - Broke Nolunkumbwa (Album)
Vinchenzo ft Slapdee – Machimo
01 | Yo Maps - Mr Romantic | Download | ||
---|---|---|---|---|
02 | Slap Dee ft. Cassper Nyovest - African Queen | Download | ||
03 | Chile One Ft. Chef 187 – Why Me | Download | ||
04 | Xaven Ft. Nez Long – Idedeshe | Download | ||
05 | Blake ft. Macky 2 – Dirty | Download | ||
06 | Alifatiq ft Rich Bizzy – Better | Download | ||
07 |
|
Slap Dee ft. Cassper Nyovest - African Queen | Download | |
08 |
|
Chile 84 - Alira Wina | Download | |
09 |
|
Yo Maps - Aweah | Download | |
10 |
|
Macky 2 - OLIJABA (Full Album) | Download | |
11 |
|
Slapdee - Bola Ibaba | Download | |
12 |
|
Macky 2 – Mwilanchilila | Download | |
13 |
|
Yo Maps ft T Sean – Tiliko | Download | |
14 |
|
Download Hot Gospel Songs | Download | |
15 |
|
Chanda Na Kay – Zambia Izavina (Album) | Download |